“They Slèpt With Nàtive Doctor For Fame” – Actress Angela Okorie Blows Hót, Drags Her Colleagues, Anita Joseph And Uche Elendu Over Bètrayal

In a recent post shared by a popular Nollywood actress, Angela Okorie, has alleged that her colleagues, Anita Joseph and Uche Elendu, have sex with a Native Doctor in order to be famous in the movie industry.

In a post shared via her Instagram page, she wrote; “I never post the one wey Anita and Uche go sleep with native doctor for fame. I dey come with prof. The oyinbo girl wey follow una go don repent turn to God.

“She doesn’t lie. I dey come o. Married women go just dey knack anyhow. Dem dey post church wey dem go. I dey come with full vawulence.

“The evil you support today might turn against you tomorrow. Call out evil anywhere you see evil. Una no say I no like trouble. E no mean say we dey fear anybody o. No underrate me. 2 seconds everywhere go burst.

See I like to stay on my own. Some people say it’s boring but that boring life have saved me from a lot of these fake friends no lies. Nobody stays forever. Nothing lasts forever. Be good. Be kind. Stay humble. Stay loyal,” she added

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Please reload

Please Wait